Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 8:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dem go take one small melu with korn ofrin wey bi fine flower wey dem mix with olive oil; den yu go take anoda small melu for di holy ofrin.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 8:8
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“ ‘Wen una dey give korn ofrin to God, una must first grind am to powder. Una must put olive oil and incense on-top


Di One wey nor dey sin, God make am awa sin, so dat inside am, wi go kon dey good for God eye.


Moses Law nor fit do dis tins, bikos di yeye life wey wi dey live don make di law weak. But God don free us wen E send en pikin kom like human being wey bi sina, make e for sakrifice ensef for awa sins.


Na God wont make e sofa and en deat na sakrifice, so dat God go forgive pipol dia sins. So en days go long and e go si en shidren-shidren and thru am, God go do wetin E wont.


“E go fit enter di place wey holy well-well only afta e don bring one yong melu for sin ofrin and one ram for burnt ofrin.


“Make yu take Aaron and en sons go di tent gate, bring dia garments, di anointin oil, di yong melu for di sin ofrin, di two ram and di basket of bread wey nor get yist.


But wen dem know sey dem sin, di pipol must bring one yong melu take do sin ofrin. Dem go bring am kom di tent where dem for dey do meetin.


“ ‘If na di High Priest sin kon make di pipol dey guilty, e go give one yong melu wey dey okay to God for en sin.


“ ‘If na burnt ofrin from en animals, e must bring man own wey dey okay kom Tabanako, so dat God go asept am.


put all of dem inside one basket with di melu and di two ram.


“Dis na how yu go take dedikate Aaron and en sons as my priest. Yu go take one yong melu and two ram wey dey okay.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka