Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 8:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 So I don use Levi pipol replace all di first-born sons for Israel.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 8:18
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen I kill all di first-born wey dey Egypt, I make all di first sons and animal for Israel holy, so dat dem go bi my own.


From among Israel pipol, I don give Levi pipol as gift to Aaron and en sons, so dat dem go do di work wey Israel pipol suppose do for di tent where dem for dey do meetin and dem go guide Israel pipol from di wahala wey go happen if dem go near di sanctuary.”


Israel take en rite hand put am on-top Efraim head, even doh na en bi di yonga one. As e cross en hand, e kon put di left hand on-top Manasseh head, but na Manasseh bi first-born.


Di only work wey Levi pipol get to do, na to serve Aaron and en sons.


“Si, I don use Levi pipol take replace all di first-born for Israel. So na mi get Levi pipol,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka