Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 7:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 But Moses nor give Kohat pipol any truck or any melu, bikos na di holy tins wey dem karry for dia shoulder, bi dia work.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 7:9
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God ponish us, bikos una nor dey der to karry am for di first time and wi nor woship am as wi suppose to.”


Wen di men wey karry di box don waka six steps, David stop dem kon sakrifice two (man and woman) big melu give God.


Dia work na to kare for di box, tabol, lampstand, di altars and di tools wey di priest dey use for di Holy Place. Dia work na to kare for evritin wey dey dia list.


So, Levi pipol nor nid to dey karry di tent wey God dey and all di tins wey dem take dey woship am, again.”


So David gada Israel pipol go Jerusalem make dem go bring di Kovenant Box kom di place wey e make for am.


Wen dem waka rish Nakon farm, di animal wey karry di box bin won fall and Uzza try to hold am make e nor for fall.


den di priest lift di Kovenant Box


Dem karry am komot from Abinadab house for di hill kon go put am for one new truck wey melu dey draw. Uzza and Ahio, wey Abinadab born, na dem dey guide di truck.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka