Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 7:72 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

72 For di elevent day, Pagiel wey Okran born, wey dey lead Asher pipol, kon give en ofrin.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 7:72
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di pipol wey go stay near dem na Asher tribe. Di pesin wey dey lead di group na Pagiel wey bi Okran pikin.


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Ahiezer, wey Ammishaddai born, give.


Di ofrin wey e give na: one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka