Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 6:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 “ ‘Na Nazirite law bi dis: Wen pesin wey bi Nazirite don finish en vow, e go kon do dis sakrifice. E go-go di tent door-mot

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 6:13
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di next day, Paul take di men and afta e don join dem do wetin Moses Law tok, e go di temple kon sey, dem don obey di law and dem ready to offa di sakrifice.


So make yu do wetin wi won tell yu: For men dey with us here wey make vow;


Wen di seven days don dey finish, di Jew pipol wey kom from Asia kon si am for di temple, naim dem start wahala and pipol kon gada. Dem seize Paul


and e go give ensef back to God as Nazirite. Di time wey e make ensef unklean, nor mean anytin again. E go bring one year man lamb kom as ofrin to pay for en sin.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka