Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 5:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Israel pipol ofrins for dia holy tins, go bi di priest own.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 5:9
19 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

All di special ofrin for di tins wey dey holy wey Israel pipol give to God, I don give dem to yu and yor shidren forever. E go bi salt kovenant forever to God and na for yu and yor shidren-shidren.”


Anytin Israel pipol give God as dia peace ofrin, go bi Aaron and en sons share and nobody go shange dis law.


Make una chop am for di Holy Place, bikos dat na yu and yor sons own. Dis na wetin God kommand.


Di priest wey sakrifice di animal go chop am for di Holy Place inside God Temple where dem for dey meet.


E go give di animal rite leg as special kontribushon


Di animal breast na special gift and di rite leg na special kontribushon wey God don take from Israel pipol kon gi-am to di priests. Dis na wetin Israel pipol go give di priests forever.


Yu and yor family go fit chop di breast and di leg wey dem give as special gift and di special kontribushon wey dem give God. Yu go fit chop am for any place wey dey holy. Na yu and yor sons get dis ofrin, bikos na part of di peace ofrin wey Israel pipol give.


Dem go bring di leg and di breast wen dem won give as food ofrin to God. Dis part na yu and yor shidren own forever, just as God don kommand.”


But if di pesin don die and e nor get broda or sista wey di oda pesin go pay give, e go gi-am to God priests. Dis money na with di ram wey dem go take do sakrifice to make di pesin wey sin, holy.


So Moses give di tax wey bi God special ofrin to Eleazar di priest, just as God kommand am.


But make una take di holy ofrin and di vow wey una make, go di place where God choose.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka