Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 5:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen pesin nor dey fear God and e sin against en neighbour,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 5:6
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“ ‘But if di pesin nor fit bring sheep or goat, e go bring two dove or two pijin as ofrin for di sin wey e kommit. One go bi for di sin ofrin and di oda one go bi burnt ofrin.


So Joshua kon tell Akan, “My pikin, respet Israel God make yu praiz am! Tell mi wetin yu do; nor deceive mi at-all!”


Dem kon go Gilead land go meet Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe kon tell dem:


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka