Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Weda dem bi man or woman, una must porshu dem komot from di kamp, so dat dem nor go make di kamp unklean, bikos God dey stay der with en pipol.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 5:3
23 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Bikos di Oga una God dey waka for di kamp to diliver una kon kill una enemies. So una kamp must dey holy, so dat E nor go si anytin wey go make am turn from una.


But know dirty or yeye tin go ever enter di town. Pesin wey dey do bad or dey lie, nor go ever enter der, but di pipol wey go enter, na only doz wey dem rite dia name for di Lamb Life Book.


And I hear one loud vois from di throne dey sey: “Make yu look! God house don dey with human being naw. E go stay with dem and dem go bi en pipol. God ensef go dey with dem.


If anybody dey won kause kworel for di church and yu don warn am rish two times and e nor gri shange, den make yu drive am.


My brodas and sistas, wi dey kommand una with awa Oga God Jesus Christ name sey, make una nor follow bilivers wey dey do anyhow and nor dey do as wi tell dem.


Make evribody wey dey for Zion shaut and sing! Bikos Israel God dey holy and great and E dey stay with wi wey bi en pipol.”


God klimb go where high well-well. E don katch and put many pipol for prison. Even men wey sin well-well dey praiz Yu. True-true, di Oga awa God dey stay for der!


Na cedar wood dem still use take make di roof on-top di wood wey support di pilas; dem bi forty-five wood and na fifteen dey each row.


Israel pipol, make una nor spoil di land wey I dey give una, bikos na mi bi God and I dey stay among una.’ ”


Anytin wey unklean pesin tosh, go dey unklean and any oda pesin wey go tosh am go dey unklean till evening too.’ ”


Make dem build house for mi, so dat I go fit follow una stay.


I go stay with Israel pipol and I go bi dia God.


“Di pesin go wosh e klot, barber en hair kon baf; den e go dey klean. E go fit enter di kamp, but e go stay outside en house for seven days.


So Israel pipol do wetin God tell dem kon drive dis pipol komot from di kamp.


Dem gada against Moses and Aaron kon sey, “Una own don too mush sef! Di kommunity dey holy; na God get am and E dey with all of us too. Why e kon bi sey yu Moses go dey karry body for God pipol?”


God tell Moses make e warn Israel pipol about dia dirty life, so dat dem nor go spoil God house wey dey di kamp centre. If dem do am, dem go die.


Any slave wey run leave en masta kom meet una, una must nor take am go back.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka