Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 5:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 As dis wota enter my belle, I nor go fit born again.” Di woman go gri sey make God do am like dat.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 5:22
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

To am, to dey curse pesin bi like klot wey dem dey wear for body or wota wey dem dey drink or betta food wey e dey chop.


Jesus tell dem, “I dey tell una true word, unless una chop Man Pikin flesh and drink en blood, una nor go get life for inside una.


Make I tell yu di trut, wi dey tok wetin wi sabi and dey bear witness for wetin wi don si with awa eyes, but una nor gri asept wetin wi tok.


Jesus tell am, “Make I tell yu true word, unless dem born pesin di sekond time, e nor go fit si God kingdom.”


E sey, “Man pikin, dis book wey I dey give yu so; make yu chop am till yu beleful.” I kon chop am and e sweet like honey.


So, una go get wetin fit una and wetin una do, go make una sick.


But with all dis tins wey dey happen, na God wi go praiz forever and ever! Amen and Amen!


Make una praiz en name wey get glory forever! Make en glory dey di whole eart. Amen!


So make una praiz di Oga wey bi Israel God, bikos E dey alive forever and ever. Amen!


If di woman sleep with anoda man, di wota go gi-am betta pain; e nor go fit born again and na curse go follow am among di pipol.


Den di priest go rite dis curse for di book kon wosh dem for inside di bowl wey get bitter wota.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka