Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 5:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 “Go kommand Israel pipol sey, ‘Dis na di pipol wey una go remove from di kamp: pipol wey get diziz for skin, doz wey dey discharge and evribody wey nor dey klean, bikos e go tosh dead body.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 5:2
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God tell Moses: “Make yu tell di priest wey bi Aaron sons sey, ‘For pesin wey don die, make any priest nor go dirty ensef bikos e go di burial.


As long as e get dis diziz, e go dey unklean and una go keep am for where pipol nor dey-dey for outside di kamp.


God tell Moses, “If to sey na en papa just spit for en face, dem nor go disgrace am for seven days? So make e komot form di kamp for seven days and afta, e fit kom back.”


“Naw all of una wey don kill pesin or wey tosh dead body go stay outside di kamp for seven days and for di third and sevent day, make una and di wimen wey una katch klean unasef.


Four men wey get diziz for body, sidan for di town gate. So dem tell demsef, “Wetin make us just sidan for here dey wait di time wey wi go die?


Di priest go look am again and if e si sey e don spread, e go sey e nor dey klean, bikos na diziz e get.


“Di pesin go wosh e klot, barber en hair kon baf; den e go dey klean. E go fit enter di kamp, but e go stay outside en house for seven days.


Anybody wey chop anytin for dat day, nor go dey among God pipol again.


Wen di kloud komot di tent, leprosy kon full Miriam body like snow. Den Aaron look Miriam, kon si sey leprosy full en body!


“As for di pesin wey get di diziz, dem must tear e klot; nor komb en hair and e go kover en face dey shaut sey, ‘I nor dey klean! My body dirty well-well!’


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka