Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 5:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 di man must take en wife to di priest and e must bring di ofrin wey woman nid to give wey bi: one from evry Efah barley wey dem divide into ten. E nor go pour olive oil on-top or put any incense, bikos di ofrin na for pesin wey yu suspet and yu won know di trut.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 5:15
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Israel pipol nor go ever go meet dem for help again. Bikos of wetin go happen to Egypt, Israel pipol go kon know sey, e nor even dey rite to go Egypt for help. Den Israel pipol go know sey na mi bi God wey get pawa.”


Di woman go meet Profet Elijah kon sey, “God savant, why yu do mi dis kind tin? Yu kom here kon make God remember my sins, den kill my pikin?”


“ ‘But if di man nor fit bring two dove or pijin, e go bring one kilogram for flower as di sin ofrin. E nor go put any olive oil or incense join am, bikos na sin ofrin e bi, nor bi korn ofrin.


Doz sakrifice dey remind pipol of dia sins evry year,


So I pay fifteen silva koin and seven basket for barley to take bring di woman back.


“ ‘Wen una dey give korn ofrin to God, una must first grind am to powder. Una must put olive oil and incense on-top


“ ‘Di priest go take di woman go stand for di altar front.


Jerusalem pipol nor go bilive wetin dey happen, bikos of di agriment wey dem make. But na to make dem remember dia sins and to warn dem sey dem go katch dem go prison.”


“Make yu go tell Israel pipol sey, ‘Wen anybody one sakrifice animal give God, e fit use en kattle, sheep or goat.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka