12 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘If any man tink sey en wife nor dey faithful to am
God tell Moses:
“ ‘Dis na jealousy law, about wife wey still dey en husband house kon go sleep with anoda man
Wen man marry woman and e nor like am, bikos e don si one bad karata for en body, e fit rite divorce paper give di woman, den tell am make e komot from en house.
Make una nor sleep with who nor bi una husband or wife.