10 Evry holy tin from human being go bi di priest own and anytin wey any man give di priest, go still bi di priest own.’ ”
Make una chop am for di Holy Place, bikos dat na yu and yor sons own. Dis na wetin God kommand.
God tell Moses:
So Moses give di tax wey bi God special ofrin to Eleazar di priest, just as God kommand am.
Anytin Israel pipol give God as dia peace ofrin, go bi Aaron and en sons share and nobody go shange dis law.