Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 4:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 from thirty go rish fifty years wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 4:47
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make dem kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


Just as David kommand, dem kon kount Levi pipol wey don rish and pass twenty years.


kon kount all di men wey kom from Levi tribe wey don rish or pass thirty years and all of dem na, 38,000.


Dis na di ones wey Moses and Aaron kount for Kohat family, evribody go work for di tent where dem for dey do meetin, just as God kommand.


Make yu kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


Wen Aaron and en sons don kover di Holy Place and en tools finish; wen time don rish for di pipol to travel, Kohat pipol go karry doz tins; but dem nor go tosh anytin wey dey holy, bikos if dem tosh am, dem go die. Dis na Kohat pipol work for di tent.


All di pipol for Levi tribe, wey Moses, Aaron and di leaders kount akordin to dia family and towns,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka