Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 36:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Doz wey dey lead Ramot tribe, wey Makir born and Manasseh wey Josef born, en grand-shidren kon go meet Moses and di oda leaders

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 36:1
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den di dotas wey Zelofehad wey Hefa born, wey Gilead born, wey Makir born, wey Manasseh born wey Josef born kon kom. Di girls names na, Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.


Josef si Efraim shidren-shidren. E still si Manasseh pikin Makir and en shidren; Josef give dem betta land and propaty.


Dem stand before Moses, Eleazar di priest, di leaders and all di pipol wey gada for di tent where dem for dey do meetin door-mot kon sey,


“Zelofehad dotas ask for wetin dey rite. So yu must give dem dia papa propaty among dia family.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka