Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 33:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dem travel from Sinai Wildaness go stay Kibrot Hattaavah.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 33:16
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So dem kon name dat place Kibrot Hattaavah (Long-trot Grave), bikos na der dem for beri di pipol wey dey ask of meat.


Oga God tok to us for Horeb sey, “Una don too tey for dis mountin.


Some yeye pipol wey travel with Israel pipol, get long-trot for meat and dem kon make Israel pipol dey komplain sey: “How wi wish sey wi fit just get some meat chop!


Wen di pipol don komot from Sinai, wey bi di holy mountin, dem kon travel for three days. God Kovenant Box dey with dem for dat three days wey dem travel so and dem kon dey find where dem go fit rest put small.


From Kibrot Hattaavah, dem kon go Hazerot and


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka