Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 32:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Naw, Jair wey Manasseh born kon go attack and take some small village and e name dem Havvot-Jair.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 32:41
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Manasseh pikin, Jair take Argob aria go rish Geshur and Maakat pipol borda (wey bi Bashan), den e shange di town name to en name. And na Havvot-Jair dem dey koll am till today.)


E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.


Dia land start from Mahanaim go rish Bashan; di whole aria where King Og for Bashan dey rule, plus di sixty towns for Havvot-Jair.


Ben-Geber dey kare for Ramot town for Ramot Gilead and all di village for Ramot wey Jair town get and na Manasseh grand-grand pikin e bi. E still dey kare for all di aria for Argob for Bashan wey bi sixty big towns wey dem fence round and e get bronze bars.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka