24 So make una build towns for una shidren and house for una animals, but make una do wetin una tok!”
Den dem go near Moses kon sey, “Wi go build house here for awa animals and family,
‘If man make vow give God or take ensef take swear, e must nor break am, but e go do wetin e tok.
Issakar na very strong donkey wey dey rest on-top two strong bags.
Gad and Reuben pipol kon ansa, “Oga, wi go do wetin yu kommand.