Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 30:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 But if di day afta e hear about di vow, e nor tok anytin, e must do evritin wey e vow or promise and since e nor tok anytin for di day wen e hear about am, e don agri with di vow wey di woman make.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 30:14
2 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So en husband get di rite to gri or nor gri make e do wetin e vow or promise.


But if leta e nor gri make e do wetin e vow, e go sofa, bikos e nor allow am do wetin e vow.’ ”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka