Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 God tell Moses:

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 3:5
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Nadab and Abihu die for God present wen dem give wetin nor dey klean to God for Sinai Wildaness and dem nor get shidren. So Eleazar and Itama kon dey work as priest for where Aaron wey bi dia papa dey.


“Make yu bring Levi pipol and make dem bi savant to Aaron wey bi di priest.


Make yu karry yor brodas, Levi tribe and yor papa tribe follow body, so dat dem go join and help yu wen yu and yor sons dey for di tent.


and na from only Levi tribe priest go for always kom and serve, offa burnt ofrin, korn ofrin and sakrifice for mi.”


Dem fit still serve mi for di temple kon stand for di gate den do di temple work. Dem fit kill di animals wey pipol kom offa as sakrifice and dem must dey to serve di pipol.


den Aaron go offa Levi pipol to God as special ofrin from Israel, so dat dem go do God work.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka