43 And evry first son wey dem kount from one mont go na 22,273.
All di pipol wey Moses and Aaron kount wey kom from Levi akordin to dia family and di word wey God tok, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 22,000 dem bi.
So Moses kount all di first sons for Israel, just as God kommand am.
Den God tell Moses: