Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 3:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Di pilas for di kourt wey round am with dia socket, dia peg and dia ropes.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 3:37
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di work wey dem give Merari pipol join di frame for di Tabanako, na to kare for di cross bar, post, socket, tools and all di work wey dem dey do with dis tins.


But di pipol wey go stay for di Tabanako front for east wey face di tent where dem for dey do meetin, na Moses, Aaron and en sons. Na dem go kare for di tins wey dem nid for di Holy Place and wetin Israel pipol wont. But if anybody wey nor suppose go der, go der, dem go kill-am.


“All di tins wey dem go use inside di tent and all di peg wey dem go take hold di tent and di kourtyard curtains, na bronze dem go take make dem.


God tell Moses, “Merari pipol wey kom from Levi tribe, make yu kount dem akordin to dia family and towns.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka