Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 3:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Di work wey dem give Merari pipol join di frame for di Tabanako, na to kare for di cross bar, post, socket, tools and all di work wey dem dey do with dis tins.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 3:36
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

And yu go still make hooks for dis curtain and five post with akacia wood kon kover dem with gold. Den do five bronze bottom for dem.


Den yu go hang am with gold hook for di four post wey dem make with akasia wood kon kover dem with gold.


four truck and eight melu to Merari pipol and na Itama, Aaron pikin dey direct dem for dia work.


Dem show Moses di Tabanako, di tent and all di tins for inside. Di whole frame, bar, post and stands.


E take akasia wood make four post with four gold hook. E wrap dem with gold kon put dem on-top four silva bottom.


di Tabanako tent peg; di kourtyard tent peg and dia rope;


di Tabanako with en tent, en kover, en klips, en frame, en cross bars, en post and wetin dem go stand put;


Di pesin wey dey lead dem na Zuriel wey Abihail born. Dis pipol go stay near di nort side for di Tabanako.


Di pilas for di kourt wey round am with dia socket, dia peg and dia ropes.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka