Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 3:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Merari sons akordin to dia family na: Mahli and Mushi. All dis na Levi pipol akordin to dia family.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 3:20
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Merari shidren na Mahli and Mushi. Na dis pipol kon bi Levi family akordin to dia rekord.


Merari na Mahli and Mushi papa.


From Jedutun sons: Gedalaya, Zeri, Jeshaaya, Shimei, Hashabaya and Mattitaya. Dia papa wey dey profesai wen dem dey praiz God, na-im dey lead dem.


From Merari family: dem koll 220 pipol and na Asaya dey lead dem.


Merari shidren-shidren na: Mahli, Libni, Shimei, Uzza,


Na Merari born Mahli and Mushi family.


Kohat sons akordin to dia family na: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.


Na Gershon born Libni and Shimei pipol and na dem bi Gershon family.


Dis na Levi pipol wey ready to do wetin di king tok: From Kohat shidren-shidren: wi get Mahat wey bi Amasai pikin and Joel wey bi Zabud pikin. From Merari shidren-shidren: wi get Kish wey bi Abdi pikin and Zabud wey Jehallelel born. From Gershon shidren-shidren: wi get Joah wey bi Zimma pikin and Eden wey Joah born.


Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)


Dem share di tins give di priests akordin to dia family name for di rekord kon give Levi pipol wey don rish and pass twenty years, akordin to di work wey dem give dia group.


Levi tribe; Shimei tribe and all di oda family, go kry well-well.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka