Nombas 28:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 Dis burnt ofrin go bi for evry Sabat Day plus di ofrin wey dem dey give evriday with en wine ofrin. Uka jalj uñjjattʼäta |
I dey ready to build one temple to honor di Oga my God and to dedikate am gi-am. I go burn betta incense for am; offa bread and burnt sakrifice evry morning and evening and for Sabat Day too. I go do di same tin for new moon festival and evry oda tin wey di Oga my God tok. Dis na wetin Israel pipol go dey do.