Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 26:54 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

54 Any tribe wey plenty, yu go give dem big land and di tribe wey small, yu go give dem small land. Yu go give evry tribe akordin to dia nomba.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 26:54
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una divide di land akordin to di tribe and family wey dey among una. Make una give big propaty to di family wey plenty and small propaty to di family wey nor plenty.


Josef shidren kon tell Joshua, “Wetin make yu give us only one part for di land? Wi many well-well, bikos God don bless us.”


So wi wont beg make una give us dis land as awa propaty. Make una nor make us cross Jordan River with una.”


“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


“Make yu divide di land between di difren tribes, akordin to dia size.


Dis towns must bi Israel pipol own. Di tribes wey big go give more land to Levi pipol, while di small tribes go give small land to Levi pipol. Each tribe go give Levi pipol akordin to di propaty wey dem get.”


Dem give Simeon land from di ones wey dem give Judah, bikos Judah aria too big for dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka