Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 24:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 But dem go distroy Kenite pipol. How long Asshur go use una as slave?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 24:22
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Assyria pipol nor go fit save us and awa shariot nor go fit protet us. Wi nor go ever tell juju again sey, ‘Na yu bi awa god!’ Na Yu God dey save doz wey nor get papa and mama again.”


Assyria pipol don join dem too with Lot shidren-shidren.


dem go meet Zerubabel and di leaders kon tell dem, “Make una allow us join una ribuild di temple. Bikos wi dey woship di same God wey una dey woship and wi dey offa sakrifice to am ever since King Esarhaddon for Assyria send us kon stay here.”


Shem shidren na Elam, Asshur, Arfaxad, Lud and Mash.


From dat land, e kon go Assyria where e for build Nineveh, Rehobot, Kalah


Dem still born some sons give Shem (wey bi Jafet senior broda) and na Shem bi papa to all Eber sons.


plus Kenite, Kenizz, Kadmon,


Den e profesai kon sey: “Yes! Na who go dey alive wen God don do all dis tins!


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka