Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 24:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 E go take-ova Edom town and propaty; den Israel pipol go win.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 24:18
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den Israel pipol go take all wetin remain for Edom land and all di nashons wey bi my own.” God don tok and na so e go happen.


E build soja kamp for evriwhere for Edom and di pipol for der kon dey under en pawa. God make David win for evriwhere.


Pipol go serve yu and nashons go bow to yu. Na yu go bi oga ova yor broda and yor mama shidren go bow for yu. Anybody wey curse yu, curse go dey en head and blessing go follow doz wey bless yu.”


“Who bi dis pesin wey dey kom from Bozrah wey dey Edom? Who wear fine red klot dey waka kom with pawa and strent?” Na mi God wey dey speak with raitiousness, wey dey mighty and get pawa to save.


God dey ready with en swod for heaven and E go kut Edom; doz pipol wey E won kondemn and distroy.


My God, Yu don rijet and skata awa defence, bikos Yu dey vex for us. But naw, make Yu kom favor us again.


Jakob send message go meet en broda Esau for Seir wey dey for Edom land


Na so-so swod yu go take dey fight and yu go serve yor broda. But wen e don taya yu, den yu go free yorsef from all dis tins.”


But Edom king ansa, “Una nor go fit waka pass awa kountry, if una try am, wi go attack una.”


Dem go bring leader from Jakob house and e go distroy di pipol wey remain for di town.’ ”


God sey, “For dat day, I go ribuild David kingdom wey fall. I go ripair en fence kon build am back. I go build am again kon make am bi as e bi before.


God tell Edom pipol, “Make una si! I go make una pipol weak and small well-well among all di nashons and pipol go hate una!


So God kon make Hadad wey dey di royal family for Edom, turn against Solomon.


Before dis tin happen; for di time wen David win Edom pipol, Joab wey bi en sojas kommander bin go beri dead body.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka