Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 24:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 So naw, make yu dey go! I sey I go pay yu well; but naw, God nor wont make I pay yu.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 24:11
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I go pay yu well and I go do anytin wey yu tok. Abeg make yu kom help mi curse dis pipol.’ ”


Balak kon tell Balaam, “Why yu nor kom di first time wen dem kom koll yu? Yu tink sey I nor go fit pay yu?”


Make una shine una eye, so dat di work wey wi do among una, nor go lost, but instead, wi go get komplete reward.


Nor bi only doz ones, but naw, I dey look evritin as nor-tin, wen I kompare am with Christ, my Oga God wey I know and I trowey evritin, bikos of am. True-true, I dey look all doz tins as yeye, so dat I go fit gain Christ,


But Pita ansa am, “Make yu and yor money go die! Yu tink sey yu fit buy God gift with money?


Den Balak kon dey vex well-well for Balaam, so e klap en hand kon tell Balaam, “I koll yu make yu kon curse my enemies, but si, yu don bless dem three times!


Balaam tell Balak sey, “I tell di messenjas wey yu send to mi sey,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka