Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 23:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Den Balak tell Balaam, “Wetin yu do mi so? I sey make yu help mi curse my enemy, but yu kon dey bless dem!”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 23:11
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

And dis na bikos Ammon and Moab pipol nor gri give Israel pipol food or wota drink wen dem dey komot from Egypt. Instead, dem give Balaam money make e curse Israel, but awa God turn di curse to blessing.


Den Balak kon dey vex well-well for Balaam, so e klap en hand kon tell Balaam, “I koll yu make yu kon curse my enemies, but si, yu don bless dem three times!


I go pay yu well and I go do anytin wey yu tok. Abeg make yu kom help mi curse dis pipol.’ ”


‘Si! One nashon don kom out from Egypt and dem plenty well-well for di eart. So make yu kom help mi curse dem; may bi I go fit defeat and drive dem komot from here.’ ”


Balaam ansa, “Na only wetin God tell mi, I go fit tok.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka