39 So Balaam kon follow Balak go Kiriat-Huzot town,
Balaam ansa am, “Naw I don kom, but I nor get pawa to tok wetin I wont. Na only wetin God tell mi, I go tok.”
where Balak for kill kattle and sheep kon give some meat to Balaam and di prince dem wey dey with am.
Moab pipol prayer nor go mean anytin, even wen dem klimb di hill go dia juju temple go pray and kry!