Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 22:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Di donkey ansa, “Nor bi mi bi di donkey wey yu dey ride since kon rish today? I don ever trit yu like dis?” Den Balaam ansa, “No.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 22:30
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

As God dey korrect Balaam for en sin (donkey wey nor suppose tok kon tok to di profet, so dat e go stop di bad tins wey e dey do).


Balaam ansa di donkey, “Na bikos yu make mi look like fool: if to sey I get swod for my hand, I for don kill yu naw.”


Den God open Balaam eye and e si God angel as e stand for di road with swod for en hand; so e kon fall face groun.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka