Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 20:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Wetin make yu bring us kom dis wildaness, so dat wi go die with awa animals?

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 20:4
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But di pipol dey hongry to drink wota, so dem still komplain, “Wetin make yu take us komot from Egypt? Na to kill wi, awa shidren and awa animals with honga?”


“Dis Moses wey dem rijet and ask sey, ‘Who make yu awa oga and judge’, naim God kon send make e bi oga and Savior thru di angel wey appear to am for bush.


Dem forget God, dia Savior wey do many great tins for Egypt


But for di next day, di whole kommunity kon dey komplain against Moses and Aaron sey, “Una don kill God pipol.”


Wen wi dey for Egypt, wi dey chop any fish wey wi wont for free. Remember di cucumber, wotamelon, leeks, onions and di garlic dem wey wi dey chop.


Dem sey, “E for betta sey God kill us for Egypt, bikos wi even dey si food chop for der, but naw, E take us kom dis wildaness won kon kill us with honga!”


sey, “Make God judge una, bikos una don make di king and en workers hate us and una don give dem shance to kill us!”


Israel pipol kon bigin komplain against Moses and Aaron sey, “E for betta sey wi die for Egypt or for di wildaness!


Wen dem komot from Egypt, dem travel pass di desert from di Red Sea till dem rish Kadesh.


but na for one full mont. Una go chop am until meat go kom out from una nose kon make una dey sick, bikos una rijet God wey dey among una kon dey komplain sey, ‘Wi nor for komot from Egypt o-o.’ ”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka