30 Di pipol wey dey under Naftali tribe na 53,400.
Dis na Naftali family and dem bi 45,400.
Di pipol wey go stay near dem na Naftali tribe. Di pesin wey dey lead di group na Enan pikin, Ahira.
All di pipol wey dey Dan kamp, na 157,600. Na dem go travel last, just as dem arrange am.