Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 2:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Di pipol wey go stay near dem na Naftali tribe. Di pesin wey dey lead di group na Enan pikin, Ahira.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 2:29
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

and Ahira wey en papa bi Enan dey lead Naftali tribe.


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Ahira, wey Enan born, give.


For di twelft day, Ahira wey Enan born, wey bi leader for Naftali pipol, kon give en ofrin.


Den Rashel sey, “I don really fight betta fight with Leah, my sista and I don win.” So e koll di pikin Naftali.


Di pipol wey dey under Asher tribe na 41,500.


Di pipol wey dey under Naftali tribe na 53,400.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka