Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 2:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Di pipol wey go stay near dem na Manasseh tribe. Di pesin wey dey lead dis group na Gamaliel wey Pedahzur bi en papa.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 2:20
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Gamaliel wey Pedahzur bi en papa, na-im dey lead Manasseh tribe


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Gamaliel, wey Pedahzur born, give.


For di eight day, Gamaliel wey Pedahzur born, wey dey lead Manasseh tribe, kon give en ofrin.


Di pipol wey dey under Efraim tribe na 40,500.


Di pipol wey dey under Manasseh tribe na 32,200.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka