Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 2:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Between di first group and di sekond group, na Levi pipol go waka for dia centre and dem go karry di tent. Dem go travel just as dem kamp, evry group akordin to en own place under en family name.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 2:17
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Kohat pipol waka go karry di tins for di sanctuary and before dem go rish der, dem must don karry di Tabanako up.


Den dem karry di Tabanako go down and Gershon and Merari shidren kon karry di Tabanako as dem kontinue dia journey.


And even if I nor dey der with una, my spirit dey der and I dey happy sey una mind nor dey shange and una faith for Christ, still strong well-well.


But make una dey do tins as e suppose to bi.


But di pipol wey go stay for di Tabanako front for east wey face di tent where dem for dey do meetin, na Moses, Aaron and en sons. Na dem go kare for di tins wey dem nid for di Holy Place and wetin Israel pipol wont. But if anybody wey nor suppose go der, go der, dem go kill-am.


God kon tell Moses and Aaron:


Di group for west na Efraim tribe. Di pesin wey dey lead dem na Elishama wey Ammihud born.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka