14 Di next pipol na Gad tribe. Di pesin wey dey lead dem na Eliasaf wey bi Deuel pikin.
For di sixt day, Eliasaf wey Deuel born, wey dey lead Gad tribe kon give en ofrin.
Den Eliasaf wey bi Deuel pikin kon dey lead Gad pipol.
and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Eliasaf, wey Deuel born, give.
Di pipol wey dey under Simeon tribe na 59,300.
Di pipol wey dey under Gad tribe na 45,650.