Nombas 18:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 But dia meat go bi yor own, just as di breast and di rite leg bi yor own. Uka jalj uñjjattʼäta |
Di bread wey wi make from di first korn wey wi harvest for each year and oda ofrin like wine, olive oil and difren kind of fruits, wi go-go give dem to di priest for di temple. Wi go give Levi pipol one out of evry ten tins wey wi get from evritin wey wi plant for awa farm, bikos na dem dey kollect am.