Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 17:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Yu go put dem for di tent where dem for dey do meetin near di Kovenant Box where I for meet yu.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 17:4
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Moses put di stik before God for di tent where dem for dey meet.


Yu go grind some to powder, den put some for di Testimony Box wey dey inside di tent where dem for dey do meetin; di place where I go for meet yu. Na-im must dey holy pass to yu.


Den make yu put di incense altar for di front of di curtain wey dey di Testimony Box front (before di sakrifice place wey dey on-top di Testimony Box), where I go for meet yu.


Den yu must rite Aaron name put for Levi pipol stik; bikos each stik na for di leader for each tribe.


Den God tell Moses, “Make yu bring Aaron stik kom back before di Testimony Box kon keep am as sign for sturbon pipol, so dat dia komplain go stop and dem nor go die.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka