Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 16:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 If dis men die normal deat without sey God ponish dem, den nor bi God send mi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 16:29
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Jerusalem pipol, God nor go ponish una again, instead E go take una komot from Babilon go back to una own land. But una wey kom from Edom, make una nor worry, God go ponish una, bikos of una sins.


Mikaya ansa, “If yu kom back alive, den God nor tok thru mi!” E still sey, “Make all of una hear wetin I tok so o-o!”


Naw, God sey, ‘I go really ponish dem for evritin wey dem do. Yes! I go bring sorrow and pain kom dis nashon!’ ”


Naw, wetin una go do wen God won judge una? Wen God bring wahala from far kountry kom meet una, na who una won run go meet make e help una? Where una go hide una propaty and money put?


Na di same tin go happen to pipol and animal; di two of dem must die. So pipol nor betta pass animal. Dis tin dey yuzles too.


Yu sey, ‘Wen God vex, E nor dey ponish pipol, bikos E nor dey kare about di bad tins wey dem dey do.’


Mikaya ansa, “If yu kom back alive, den God nor tok thru mi!” E still sey, “Make all of una listin to wetin I don tok!”


Naw make yu dey go; karry di pipol go di place wey I bin tell yu! Si, my angel go lead yu. Wen di day rish wen I go judge each pesin akordin to wetin e do, den I go ponish evribody for dia sin.”


Make una nor bow or serve dem, bikos na mi bi di Oga una God and I dey jealous well-well. I bi God wey dey ponish shidren and dia shidren-shidren, bikos dia papa Rijet mi.


If anybody dey plan bad for dem, fire go kom out from dia mout kon burn dia enemy finish. And if any man dey plan bad for dem, na so too E go take die.


Wen time rish to do di evening ofrin, Profet Elijah waka go di altar go pray, “My Oga God wey bi Abraham, Isaak and Israel God! Make Yu show today sey, na Yu bi Israel God and I bi yor savant wey dey do di tins wey Yu kommand.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka