Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 16:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Make each of una take en own kontaina with incense kom meet God: Both Aaron and una two hundred and fifty kontaina with incense. Each pesin among una with en own kontaina wey incense full.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 16:17
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Naw, make una stand for God present, so dat I go remind una about all di good-good tins wey God don do for una and una grand-grand papa.


Yu go use bronze take make all di ash pots, shovels, tossin pot, meat hooks and fire pans.


Den Moses tell Korah, “Tumoro make yu and doz wey dey follow yu kom stand for God present and Aaron go kom too.


So all of dem take dia kontaina with incense kon lite fire put, den dem stand for di tent where dem for dey do meetin door-mot, with Moses and Aaron.


Seventy Israel leaders dey der, plus Jaazanaya wey bi Shafan pikin. Each of dem whole wetin dem take dey burn incense and smoke dey kom out from am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka