Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 14:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 den dem sey, “Di land wey wi go shek dey good well-well.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 14:7
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem tell Moses, “Wi go di land wey yu send us. True-true, milk and honey full der and dis na di fruit wey dey der.


Dem pick some fruits for der kon meet us. Dem sey, ‘Di land wey awa Oga God don give us, good well-well.’ ”


Joshua wey Nun born and Kaleb wey Jefunneh born wey dey among di men wey go shek di land kon tear dia klot, bikos dem dey vex


Den Kaleb tell di pipol sey make dem shut up kon sey, “Wi go attack naw kon take di land; wi dey strong and wi go fit konker di land.”


Dem ansa, “Make una kom, make wi attack dem! Wi don si di land and e dey very good. Wetin una dey wait for? Make wi nor waste time, make wi go take am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka