Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 14:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 But Moses ansa dem, “Den why una kon dey disobey God? Una nor go fit win!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 14:41
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God Spirit kon enter Zekaraya wey bi Jehoiada pikin. E stand up kon tell di pipol, “Dis na wetin God tok: ‘Why una nor dey obey God kommand? Una nor go prosper and God don rijet una, bikos una nor gri obey am!’ ”


Dem go take Zedekaya go Babilon and e go stay der until I don deal with am finish. Even if e fight Babilon pipol, e nor go win. Mi, wey bi God, don tok.’ ”


Una go kover una face with shame and sorrow wen una dey kom back from Egypt, bikos God don rijet di pipol wey una trust and even with dia help, e nor go still betta for una.”


God dey skata doz kind pipol, bikos E dey vex for dem.


(Naw Amalek and Kanaan pipol dey stay for di valley.) Tumoro, make una turn back kon travel go di wildaness for di road wey dey near di Red Sea.”


But God tell mi, “Make yu tell di pipol sey, ‘Make una nor go fight, bikos I nor go dey with una and una enemies go kill una well-well.’ ”


But, wetin make yu nor obey God? Wetin make yu pak some tins kom? Naw make yu know sey yu nor obey God and E dey vex for yu.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka