Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 13:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 or weda di land dey good or bad; weda di towns wey dem dey stay bi like kamp or betta town;

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 13:19
3 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

and si wetin di land bi like. Weda di pipol wey dey stay der strong or weak, small or plenty,


weda di land dey rish or poor; get forest or not. Make una dey strong kon bring some fruit wey dey di land kom.” Naw, dis na di time for di year wen di first grape dey ripe.


I don kom diliver dem from Egypt pipol, den karry dem go anoda land wey dey good and big. Di land wey milk and honey dey flow for di aria where Kanaan, Hit, Amor, Periz, Hiv and Jebus pipol dey stay.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka