Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 13:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 and si wetin di land bi like. Weda di pipol wey dey stay der strong or weak, small or plenty,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 13:18
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I go let dem stay for peace for di mountins, valleys and all di fine field.


I don kom diliver dem from Egypt pipol, den karry dem go anoda land wey dey good and big. Di land wey milk and honey dey flow for di aria where Kanaan, Hit, Amor, Periz, Hiv and Jebus pipol dey stay.


Wen Moses send dem go shek Kanaan land, e tell dem, “Make una go thru Negev and all di hill kountries


or weda di land dey good or bad; weda di towns wey dem dey stay bi like kamp or betta town;


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka