Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 13:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen Moses send dem go shek Kanaan land, e tell dem, “Make una go thru Negev and all di hill kountries

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 13:17
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Afta, dem go fight Kanaan pipol wey dey stay for di hill kountry; Negev and for di hill bottom wey dey for di west side.


Abram kon dey travel small-small until e rish Negev.


God dey with Judah pipol, so dem take di hill kountry. But dem nor fit drive di pipol wey dey di koast aria komot, bikos di pipol shariot, bi like iron.


E ansa, “Abeg make yu give mi anoda gift. Yu don already give mi land for Negev, but naw, I wont make yu give mi place where wota dey.” Den Kaleb kon gi-am di spring for up-and-down.


go rish Akrabbim Ascent sout kon cross go Zin, till e rish Kadesh Barnea sout kon cross from der go Hezron on-top Addar and e kom down for Karka.


So Abram komot from Egypt kon go Negev. E take en wife, Lot and evritin wey e get follow body.


Amor pipol wey dey stay dat aria kom fight and porshu una, just as wiked bee dey do and dem kill una from Seir go rish Hormah.


Early di next morning, dem start to travel go di hill kountries kon sey, “Naw wi don ready to go di place wey God don dey tell us. Wi know sey wi don sin.”


Na Amalek pipol dey stay for di sout part for di land; na Hit, Jebus and Amor pipol dey di kountries for hill; Kanaan pipol dey near Mediterranean Sea and along Jordan River.”


Naw, Siddim Valley get some portor-portor. Wen Sodom and Gomorrah king dey run, some for en men kon fall enter di pit, while di rest, run go di hills.


E dey travel from one place go anoda, from Negev go rish Bethel. Den e kom back to di place wey dey between Bethel and Ai, where e for first put en tent.


So make yu get up go look di land dem, bikos I go gi-am to yu.”


and si wetin di land bi like. Weda di pipol wey dey stay der strong or weak, small or plenty,


Joshua kon send two pipol from Shittim kamp go spy Kanaan land especially Jeriko town. Wen dem rish di town, dem kon go sleep for one ashawo house and di ashawo name na Rahab.


Joshua win di whole land plus di kountries for hill, for di Negev, di lowland, di slope and all dia kings. E nor let any one live. E kill evritin wey dey breath, just as di Oga wey bi Israel God, tok.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka