Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 11:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Di pipol go-go gada am for groun kon grind or pound am for mortar; den dem go take am bake kake. Di kake dey taste like fresh olive oil.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 11:8
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Israel pipol koll di food “Manna.” Bikos e bi like korianda seed and e white and dey taste like biscuit wey dem do with honey.


Make una nor work for food wey nor dey last, but for food wey go give una life wey nor dey end and dat kind food, na only Man Pikin go fit give una, bikos na-im God send kom.”


Moses ansa, “Dis na wetin God tok: ‘Tumoro na Sabat Day, so evribody must rest. Anytin wey una won bake or boil, make una bake and boil dem today and anytin wey remain, make una keep am till di next day wey bi Sabat Day.’ ”


Awa grand-grand papa dem chop manna for wildaness as dem rite for God word sey, ‘God give dem bread from heaven to chop.’ ”


One day, Jakob kook some stew and wen Esau kom back from di bush, e kon dey hongry.


(Manna bi like small-small seed wey en kolour na lite yellow.


And wen di dew dey fall for nite, di manna dey kom with am.)


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka