Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 11:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 (Manna bi like small-small seed wey en kolour na lite yellow.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 11:7
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Israel pipol koll di food “Manna.” Bikos e bi like korianda seed and e white and dey taste like biscuit wey dem do with honey.


(Di gold wey dey di land, dey pure and difren-difren good iron still dey der too.)


Pesin wey get ear, make e hear wetin di Spirit dey tell di pipol for di church. Anybody wey fit bear rish di end, I go gi-am some manna wey dem hide for heaven. I go gi-am white stone and for dat stone, dem go rite new name put and nobody go fit undastand am, escept di pesin wey I give di stone.’ ”


Di pipol go-go gada am for groun kon grind or pound am for mortar; den dem go take am bake kake. Di kake dey taste like fresh olive oil.


Moses ansa, “Dis na wetin God tok: ‘Tumoro na Sabat Day, so evribody must rest. Anytin wey una won bake or boil, make una bake and boil dem today and anytin wey remain, make una keep am till di next day wey bi Sabat Day.’ ”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka