34 So dem kon name dat place Kibrot Hattaavah (Long-trot Grave), bikos na der dem for beri di pipol wey dey ask of meat.
And una still make God vex for Taberah, Massah and Kibrot Hattaavah.
Naw, all dis na ezample for us, so dat wi nor go do bad tins as dem do,
Dem travel from Sinai Wildaness go stay Kibrot Hattaavah.
From der, di pipol travel go Hazerot kon kamp and stay der.
From Kibrot Hattaavah, dem kon go Hazerot and
God kon dey vex for dem and E kill all dia strong-strong men. E kill Israel yong men wey fine pass.